jaye lo - yungprince omoseefreshboy lyrics
yeah yeah oh oh oh eh
omoseefreshboy yeh they call me yungprince oh oh oh
at times e dey good
and at times e dey bad o
sometimes you go choose
and sometimes no get choice oh oh oh ewo!
omo na to take am anyhow e come
omo no dey frown everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jayе lo jaye lo eh iye!
oh! ewo (winnie on the beat) eh…chiiii!
awalawa oh tabarirawa
kole wipè for king to be servant
so you be king if you say so
and you be queen if you say so
flex the life wey you get o
before you go kpai with regrets o ye iye!
omo na to take am anyhow e come
omo why you cry everything get e time oh oh oh
so me say, jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
all work and no play go make a man turn dully o
you sef suppose know say life no getti part two o
(e no get oh…oh oh oh)
thank god it’s friday, i’ll rock it like my birthday
gotta’ flip my hands in the air like i don’t care
thank god it’s friday, so rock it like your birthday
flip your hair in the air, baby you sef make you feel the vibe….chiiii!
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo, jaye lo now
jaye lo jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo, jaye lo
jaye lo jaye lo now
jaye lo jaye lo oh uwo!
(end)
Random Song Lyrics :
- when i'm old - jason dea west lyrics
- miss me - pxrry & norman perry lyrics
- талия (waist) - rav1ne lyrics
- i wish my mind would shut up - ivoris lyrics
- astronaut - professor caffeine & the insecurities lyrics
- my growing list of disappointments - the ables and the bakers and the c's lyrics
- зима близко (winter is coming) - амкор (amcore) lyrics
- text from my ex (interlude) - yxngxr1 lyrics
- she ain't no quitter - jason dea west lyrics
- mon pote et moi - different teep lyrics