![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
top 2 bottom - yung roc lyrics
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
#endsars
dem wan come serve us dem breakfast.
say we dey ‘h’ , we dey do fast
wahala no dey finish we go gii dem of course
na dem e go pain pass
see as the country don cast
on top of the matter wey don cast
very old layers wan run fast
yeye fowls
una no dey shame the shame (shame)
una no dey use your brain (shame)
una wan k!ll our sanity with ya insanity
una dey lame (shame)
wetin u wan serve for plate
even the breakfast don latе
as we no wan chop again
bad energy far away
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
i’m obi*di*еnt
we looking for someone who got the experience
with some bri*lli*ance
someone who can read and write and assimilate
someone who can lead us up to the promise land
for the sake of our motherland
for the sake of people wey wan run out the borderline
we needing some radiance
enough is enough for the hackers of freedom
no freedom of speech
seen as norm in the country u acting like parasite
suckers be sucking ah leech
anything goes. everything goes like it’s nothing
you’re messing the nation, you go with it
u want us to flow with it , we no need your pass
we no need ur company
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
nigeria , nigeria , nigeria
top to bottom [hey]
Random Song Lyrics :
- anything - sammus lyrics
- miss me - simone cardoso lyrics
- radio all my bitches - miss world lyrics
- heat - indica palm radio lyrics
- enchanted - jeek idle lyrics
- #ain't the same - reem da illist lyrics
- here to stay - seizefire lyrics
- wanna die for you (live at pukkelpop 2012) - netsky lyrics
- solo - so-lo (tz) lyrics
- 98 oktan bly - østkyst hustlers lyrics