waka pass - ysmahnraster lyrics
Loading...
hey
haaa
see
you need to pay attention
e no go bad if i taste wealth
money on my mind like headset
poverty bad for christ sake
that’s why me surely gonna fight
i wanna times wetin i get
me don’t compete with my [?]
spend on my lady ekaite
everyday na my number she dial it
puff and pass no de last
i don’t mingle cus man no wan past
eyoh
s.a.p.a. bass
yoh e de loud when push no [?]
i no get time to de play
when things pass me come ahh i go pray
i want answers so i say to god
[?]
i no de like anything wey go
i waka pass am ehh
abeg no come my way
i no dе gbadu anything stress
i waka pass am ehh
[to be completed]
Random Song Lyrics :
- paiges - tonsa lyrics
- promise - dept (뎁트) lyrics
- playboy - twlv (트웰브) lyrics
- the many licit paths - crisix lyrics
- lesson learned - tyfontaine lyrics
- the holy well - jean ritchie lyrics
- gutter - lox chatterbox lyrics
- misterija - krang lyrics
- jehu - munly and the lupercalians lyrics
- everytime - joey trap lyrics