lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

many things - ysmahnraster lyrics

Loading...

many things [incomplete lyrics]

omo love don do me so many things
i no wnt no story from any chick
i just wanna do me everything
i just wanna give me so many things
omo love don do me so many things
i no wnt no story from any chick
i just wanna do me everything
i just wanna give me so many things

my p no de rest thing wey de rise even if i collect peck
konji for neck made me the spend pass
wetin i get
one thing i vex but wetin de calm me down na for bed
i de fly like bird, de come when i hear say baby i am wet
all the money wey i gather when i dey for mainland don finish for you body you k!ller
n0body tell me say na so e de be for day
one my darling i swear you be biller
something wey de sweet like b*tter and bread
baby chere kam were
delilah wey wan to cut my dread
with a thing wey de scatter my brain

omo love don do me so many things

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...