pressure - ykb lyrics
[intro]
hmmm, hmm
[verse 1]
it was a tuesday, i was in my mothers house
my sister call my mother phone say she wanna talk to me
say gbolaga, you need another option
that woman there she no dey collect pension hmm
sho ti gbo?
sho ti ye
change your ways
no delay
i know you love your hustle, but it’s important that you play your role hmm
[pre*chorus]
so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
they no dey rate me for family ee
so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body ee
[chorus]
oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
for the money
they go give you lecture
oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
for the money
they go give you lecture
[verse 2]
i’m not worried about what you worry about
i get some issues i dey carry about
but you probably know nothing about it (about it)
wetin matter na say ki n ti powo
ki n ti gbowo
ki n ti fowoshowo oh ooh
shebi my mama go hold body ee
don’t matter
[pre*chorus]
so many times wey be say i no fit carry body
because say i no get money
they no dey rate me for family ee
so many times wey be say i no fit drop opinion
because i no get contribution
shebi my mama go hold body ee
[chorus]
oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
for the money
they go give you lecture
oh oooh oh
for the money
for the money
for the money it’s pressure
for the money
for the money
for the money
they go give you lecture
Random Song Lyrics :
- mañana, no - solo santiago lyrics
- make you feel my love - michael bublé lyrics
- el chocolate - astrid hadad lyrics
- mi patria en mis gayumbos - anntona lyrics
- used to be better - justin mylo & jay mason lyrics
- 失戀太少 (too few breakups) - 陳輝陽 x 女聲合唱 (chan fai young x women's choir) lyrics
- fly out - unknown b lyrics
- phakade lami (acoustic) - nomfundo moh lyrics
- melatonina - miketheuniverse lyrics
- bailemos reggaeton - standly lyrics