baba god - yinno-c lyrics
(verse 1)
when u feel like nothing right
when the light u see no bright
when u try but still na fight
life e hard brother
when ya neighbor do you bad
when ya friend go turn e back
when condition push you back
life e hard brother
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
(verse 2)
every other day you go dey struggle
e don tay wey you been dey hustle
them go dey laugh them dey talk your matter for you
e go dey pain go dey pain you wetin do you
it’s a brand new day make you dey humble
when time get rough make you get muscle
e no easy eehh
e no easy eehh
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi
miya nwi miya nwi baba miya nwi miya nwi (x4)
(chorus)
baba god eh
baba god eh
baba god eh
baba god eh
Random Song Lyrics :
- gefahr - horrorkore entertainment lyrics
- chilling - mario william vitale lyrics
- i know some lonely houses up the road - george perle lyrics
- jordan - idris lawal lyrics
- memories - rockstarmars lyrics
- we are now - shake shake go lyrics
- grosse saveur - clash of jacky lyrics
- idgaf - ksi lyrics
- 15 - kangi lyrics
- go time - air traffic controller lyrics