
intro - yemi alade lyrics
Loading...
my people una well done o
welcome to another special edition of “we don catch’am”
you know how we dey do am for this programme
if you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside
this is the programme to come
for today edition
one special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop ogbono outside
the man like egusi soup
instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together
as a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup together
so na today we go know say eye wey dey cry dey see road
come with me make we go bust am
Random Song Lyrics :
- mary, did you know? - 98° lyrics
- living in my nightmares - jaydena lyrics
- anticendency - the browning lyrics
- cajun - tizzo lyrics
- red tape - finale lyrics
- katka - miro žbirka lyrics
- chinjako step - paul payne837 lyrics
- vì một người - quang vinh lyrics
- ain't going back - mook tbg lyrics
- od - est gee lyrics