lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

pawa - worlasi lyrics

Loading...

bamba kaskey samana

god gimme power god gimme power
spiritual i’m walking in me power
no dey stress always blessing dey shower
god gimme power god gimme power

[verse 1]
if you say you get power me too
god gimme power
don’t need a school
god gimme power
make me your tool god
god gimme power

wa enyim der
you wey get the power but see we don’t care
holy man you chop your padi in girl
holy man you only seeing dem dead

he say i heal am, you see am, you feel am so pay me
you do am i see am i no feel am your gbemi
we taya your power your foolish power
show me your power ago show you wona love oh

i heal am, you see am, you feel am so pay me
you do am, i see am, i no feel am your gbemi
we taya your power your foolish power
show me your power ago show you wona love oh

god gimme power god gimme power
spiritual i’m walking in me power
no dey stress always blessing dey shower
god gimme power god gimme power

[verse 2]
some poeple dey stress me
god gimme power
people dey fool
god gime power
some people dey vex me
god gimme power
preacher man too
god gimme power

you we dey pet
fifia etsimi me see we dey vex
me dier i’m telling jesus
all your foolishness ye menyabe enyesege

enyesegeh
ne ege ko nyeha megeh
they want my down fall so
den get power – we need power so

god gimme power god gimme power
spiritual i’m walking in me power
no dey stress always blessing dey shower
god gimme power god gimme power

god gimme power god gimme power
spiritual i’m walking in me power
no dey stress always blessing dey shower
god gimme power god gimme power

god gimme power
god gimme power
god gimme power
god gimme power
god gimme power

god gimme waaaska!!!

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...