
damaged - whoisakin lyrics
[intro]
malosa, yemasa, yemoja
that your vibe, i dey feel am die
but i no fit love you
(eh, listen to the beat man)
i no fit hate you (listen to the beat man)
i’m broken, i’m way too damaged
[verse]
(biker)
i’ma be honest with you, baby
i’m way too damaged to be with you
made for the street, i can’t help myself
i’m way too broken
holy lord save my soul
(lord, do save my soul from fire)
na only for the paper i dey concentrate
for kalakuta where the gyal dem dey
i use my upper, never make mistake
j*pa for sapa from obalende ( j*pa)
dem duff my capper but can’t
walk in my j’s
mama say, “my boy, no lose your way”
a lotta things wey men dey do for fame
do, do, do, do, do
[chorus]
that’s why i no fit fall in love
jah, come save me from these temptations
make hard guy no go lose focus
make man no go sing love renditions
chai, make i no go lose guard am
plenty wey dey go church of satan
if i lose myself, i no go lose my
mind (oh)
[verse]
wetin be lover?
i just wanna give her, i wan dey panelbeater
olopa for bed, i wan dey cuff her papa
spread it like b*tter, ride her like okada
hmm*mm, holy father
i dey beggi, i don’t wanna enter fire
i getti confessions make i no go suffer
i’m a sinner, wash me with holy water
omo, no be me wey sabi pass
even get people wey sabi pass burna
no be say i holy but na god dey do am
everything i see, man i no fit cap am (oh)
na why i dey thank god say god no be man
if dem be man dem for turn me to rat o
i no go fit to drink water drop cup o
[chorus]
that’s why i no fit fall in love
jah, come save me from these temptations
make hard guy no go lose focus
make man no go sing love renditions
make i no go lose guard am
plenty wey dey go church of satan
if i lose myself, i no go lose my
mind
[outro]
’cause i’m way too damaged to be with you
Random Song Lyrics :
- imy interlude - piscesbaby lyrics
- lost cause - counterfeitboy lyrics
- right back - optimiztiq lyrics
- soul strap - 6th$ithlord lyrics
- je glisse - jeanjass lyrics
- lemonade!! - gaptoothlukaz lyrics
- curb stomp a busta - undead ronin lyrics
- darkest night - jgsw lyrics
- queen - arina lyrics
- mi palabra - homer el mero mero lyrics