come my way - wande coal lyrics
[intro]
[?]
ayy
[chorus]
i know dem no want make the money to come my way
if dem know, dem no go let the money to come my way
so i pray make dem no hear am when the money come my way
’cause i know wetin i go do when the money come my way
[bridge]
when, when, no shingbain
when the money no dey, omo no shingbain
when, when, no shingbain
mo sise mi o sun, no shingbain
when, when, no shingbain
when the money no dey, omo no shingbain
when, when no shingbain
i dey double hustle
[chorus]
i know dem no want make the money to come my way
if dem know, dem no go let the money to come my way
so i pray make dem no hear am when the money come my way
’cause i know wetin i go do when the money come my way
[verse]
iya godogbo ko godogbo
mushin ajina, mushin mo ti jina
iya godogbo
mo ti d’olowo
mo ti d’olowo
mo ti d’olowo
na him lift me up, e no give me up
na him send this money my way, e no give me up
i go find my way, any day i go find my way
na god bless me my way, na him send this money my way
fashionista, man a pull up iniesta
fiesta, fiesta, when i pull up, a fiesta
ayy, fashionista, man a pull up iniesta
fiesta, fiesta, when i pull up, a fiesta
there’s a melody in our heart
in our heart, there’s a melody, there’s a melody
melody in our heart
melody in my heart, melody in my heart
[chorus]
i know dem no want make the money to come my way
if dem know, dem no go let the money to come my way
so i pray make dem no hear am when the money come my way
’cause i know wetin i go do when the money come my way
[outro]
ooh, ooh, ooh, ooh
ooh, ooh, ooh, ooh
ooh, ooh, ooh, ooh
ooh, ooh, ooh, ooh
Random Song Lyrics :
- rose gold - derek wise lyrics
- she wit it - ca$h out lyrics
- wolverval - exodarap lyrics
- in my ear - ween lyrics
- roll'n - dj the king lyrics
- wen i go - barkkr lyrics
- heavy disco - the bennies lyrics
- quiere pa' que te quieran (ivy queen remix) - dyland & lenny lyrics
- maintenant que j'suis dead - falcko lyrics
- drive slow - ninya prince lyrics