![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
jeje - voca lyrics
chorus
life na easy matter ohhh
no grow to hate one another ohhh
na person wey wake up dey complain about yesterday ahh ahhh ahhh
jeje
(jeje jeje jeje)
follow the life jeje ooooo
(jeje jeje jeje)
ronke
(jeje jeje jeje)
you go buy the benz jeje ahhh ahh ah
(jeje jeje jeje)
jeje follow the life jeje ohhhh
(jeje jeje jeje)
ronke follow the life jeje oh
(jeje jeje jeje)
verse 1
mama get pikin wey don finish school
3years no job dey available
na grace to put food for table
some nights na to sleep hungry chow dey unstable
person wey you see today you no fit see am tomorrow
your best friend today fit give you joy and fit bring all your sorrow
no hurry to make am quick time dey essential
if e set e set no man fit change am
make you no dey do gra gra
man na for one
god solve the matter oh
chorus
life na easy matter ohhh
no grow to hate one another ohhh
na person wey wake up dey complain about yesterday ahh ahhh ahhh
jeje
(jeje jeje jeje)
follow the life jeje ooooo
(jeje jeje jeje)
ronke
(jeje jeje jeje)
you go buy the benz jeje ahhh ahh ah
(jeje jeje jeje)
jeje follow the life jeje ohhhh
(jeje jeje jeje)
ronke follow the life jeje oh
(jeje jeje jeje)
verse 2
you fit wait for ten years you never born
summit application and they never call
(call ring ring)
instagram you see your classmates still dey ball
(baller alert)
first class but last to show when money dey fall
e no mean say you go cry
(cry cry cry cry)
e no mean say you you go para oh
you go the ask god why
men come for clara o
you go dey ask god why chinedu don buy motor ohhhh ohhhhh
easy jeje easy jeje
ahn ahn
chorus
life na easy matter ohhh
no grow to hate one another ohhh
na person wey wake up dey complain about yesterday ahh ahhh ahhh
jeje
(jeje jeje jeje)
follow the life jeje ooooo
(jeje jeje jeje)
ronke
(jeje jeje jeje)
you go buy the benz jeje ahhh ahh ah
(jeje jeje jeje)
jeje follow the life jeje ohhhh
(jeje jeje jeje)
ronke follow the life jeje oh
(jeje jeje jeje)
Random Song Lyrics :
- figlio di classe operaia - uanmness lyrics
- friday - crispybahrbeque lyrics
- times we had - taylor ray holbrook lyrics
- welcome to my darkness - mvkes lyrics
- ett rödstänkt landskap - yersinia lyrics
- mais um menino preto - preto lyrics
- rents due - freewifi lyrics
- thug cry - youngboy never broke again lyrics
- wig out - mkultra lyrics
- between us - the profits of harmony lyrics