anita - victony lyrics
[intro]
ooh
oh, yeah, yeah, oh
ayy
[verse 1]
girl for your informat’
i no fit mercy for any person, wey go try mess with my mercy, on (yeah, yeah oh)
hey, no be instagram challenge oh
no go double dare my baby
no come dey do tacha and mercy, oh, ayy
seriously ooh, oh*oh
seriously ooh, oh*oh
e dey touch me ooh, oh
e dey touch me ooh, oh*oh
hm, ah*ah
[chorus]
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to еat anita cake, ooh
[verse 2]
hey
girl, your booty get mind on е own
bum*bum wey dey eye my pocket
dey do me like angéli’ ‘jo
wetin me i dey find na sure bet
i go still kolobi my own
girl, you know say my money na longest
fela kuti, igbo no long reach, hmm
excellent baby, oh
fe fe ne baby, oh
fe fe ne me
ihe mna cho
wetin iheanacho dey find outside your domot?
seriously oh, seriously
ooh, yeah, ooh
[chorus]
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
ayy*ayy
anita, ‘nita bae
wetin anita bake?
i want to eat anita cake, ooh
Random Song Lyrics :
- shadow man - ghost monroe lyrics
- promise of a life - reach lyrics
- de silentio brings war rmx - gali one lyrics
- папа может (dad can) - romasta lyrics
- không cảm xúc - uni5 lyrics
- complemerda parte 3 / intro&outro - giux diss - orange music lyrics
- childish gambino vs squidward tentacles - epic rap batles - epic rap batles lyrics
- ten dzień - krzysztof krawczyk lyrics
- shanks and benn beckman freestyle - chi chill lyrics
- stabbed you - luhrichy lyrics