e.g.a.e.b - tonyy moe lyrics
moe
na na na
na na na
na na na
shebi na me dey love since
una dey use sense i don know
(know know know)
i try to fit in but my insecurities no go let me
so i tell my truth
and challenge myself to face my fears
so i fight for my freedom break from tradition
surely there must be better
struggle to see the truth
christ be my identity
no be say i no sabi
no be say i no sabi
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
e get as e be the matter, the matter e thick
but nothing too big for god to handle
no storm fit off this candle
nothing wey jah no fit do
mesef i get talent and i no get equivalent
and i learn from the best o
me sef i be bestest
but i dey face test
and i dey cry o
and i be lion
but n0body see me when i dey cry o
and i dey try o, when i reach outside i go smile o
i no get choice but to smile
e get as e be be woh woh woh
e get as e be be no no no
e get as e be woh woh woh
e get as e be no no no
na na na na na
na na na na na
na na na na na
na na na na na
Random Song Lyrics :
- b.e.t - taker smoke lyrics
- if i am - friko lyrics
- alfapvp - dabbackwood lyrics
- how i'm living - mudbaby ru lyrics
- sanya happy 19th birthday! - mc дихлофоз, topovarkisa, moonpriestess66, lyrics
- freedom (club mix) - oliver heldens & armin van buuren lyrics
- head over heels - cousin simple lyrics
- love the way you lie - jax jones & azteck lyrics
- based lucius - shai wood lyrics
- 就說你想說的 (speak it out) - 告五人 (accusefive) lyrics