the don - toni lyrics
[intro]
ey ey
oh god
don baba baba
we on the low everyday
we on the low everyday
my guy we on the low everyday
we on the low everyday
ahh
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)
u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok
ahh
[verse 1]
make dey talk
make dey talk
make dey talk
but see we the boys all because we dey work
u see we the boys all because we no stop
u see we the boys make we go for the top
eyy
very soon we go flenjo
now the girls wanna stand at attention
now i see em dey all in my mentions
don t, ask around cause
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)
u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok
ahh
[verse 2]
plenty jams wey i get for the safe
and plenty of deaths if i open the case
cause all of these n-gg-s dey think that they’re safe
so one day your boy might just show u your place
ok
k!ll em k!ll em like a criminal
got these haters running u might think that it’s a physical
u won’t hear me coming cause i’m looking so subliminal
and gidi be my city cause i gotta keep it cultural
[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
ahhh
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyyy
[chorus again]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyy
and dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don
eyy eyy ahh
Random Song Lyrics :
- diverse - xenoahh lyrics
- läuft - kalazh44 lyrics
- you done tamed me - aaron tveit lyrics
- schlusz mit lustig - egotronic lyrics
- set it off - drb lasgidi lyrics
- some feelings - solmi lyrics
- chances - lil duke lyrics
- don’t kill my vibe i mean that shit (freestyle) - lil woodryc lyrics
- botan - rud!n & placoluv lyrics
- disgrace - gabe moon lyrics