denge - tobooh g lyrics
denge
oh noooo
yh
tobooh g baby o
call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse
won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course
denge pose o
rora denge pose o
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost o
i’m a rapper
i’m a singer
wey dey give dem ginger
every song na banger
january to december
steady give dem fire
tobooh no dey tire
lai lai
everyday we hustle for the mula
alaye give me my raba
lojojumor ni mummy gbadura
ka lowo ka jaiye ka dagba
call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse
won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course
denge pose
rora denge pose
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost
me i came from the ghetto
came from the street
everyday we dey hustle
for wetin we go eat
n0body go send you
this life no be beans
so i get up on my feet
so my pikin sef go eat
mo fe lowo bi adenuga o
adeleke otedola o
alaye bami do wire
ka gbowo salor si marleysia o
owo ni coco
i don’t wanna go broke
ogbeni funmi lowo
kin jaye lor monaco
hustling for though
very soon i go blow
waiting for time
so
mo le denge pose o
Random Song Lyrics :
- prince cage - ykb prince cage lyrics
- fuck nicht ab - yaesyaoh & dj heroin lyrics
- lfdy - rockstar marqo lyrics
- stories - chris orrick lyrics
- suicide note. - onlyliljoker lyrics
- ossian - freestyle - ambur laineg & javato jones lyrics
- razorblade - the manleys lyrics
- don't mess with my man (king tech hip hop mix) - lucy pearl lyrics
- guilty as charged - almanac lyrics
- sativa - sixto rein lyrics