all over - tipshan lyrics
#verse
the night still young, and shayo too much
we suppose rub shoulder o * vanessa!
tonight i go hold you down na, and i go do too much yeah
cos i’m getting drunk, shalewa!
#chorus
it’s 2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
(l’eko!)
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah
#verse
i never know wetin girlie give me chop
wetin you start, girl you gotta keep it up
and anything we do, omo shey you no go talk
na this kind life all man wan dеy chop (chop am!)
#bridge
e get as e dey do mе for body, sweet me for my belle
totori my system, goosebumps for my body
come make we cheers to the freaking weekend, i got my henny and lime
and all my men dem dey here, they always dey on time
#chorus
2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
(l’eko!)
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah
(l’eko!)
#chorus
it’s 2 o’clock in the morning, shey your friends go come over?
make we dance to the rhythm and jolly, yeah, baby so wa?
hennessy ti wo body, jeje, touch me all over
shey tonight we go rock till we tire
and we can do it all over yeah
Random Song Lyrics :
- red and black - broom67 lyrics
- message - stackboi999 lyrics
- ser princesa / ser divasa - chikili tubbie lyrics
- i'll follow you - ebstar & skydawn lyrics
- 朱雀 (vermilion bird/suzaku) - teens in times/tnt (时代少年团) lyrics
- how i move - vanquish lyrics
- sun#2 - lor lyrics
- lmk - cnma lyrics
- βούλωνε (voulone)* - fly lo247 lyrics
- paper fish - jim ward lyrics