money (ft. flavour) - timaya lyrics
Loading...
every night and day the boy e dey fly to dubai(dubai)
all the way from naija to just go flenjour for dubai
i travel to america just to go charge my phone
bad belle people make una leave me alone
éeeh
i say wen money nor dey
people dey carry me play
wen money nor dey
everybody run away
wen money no dey(na na na)
people dey use me dey play
wen money nor dey
n-body loom at my face
news you might be interested in
Random Song Lyrics :
- krkp - kai virtual lyrics
- homecoming (did this 4 me) - lil 6io lyrics
- summer nights - destiny rogers lyrics
- 錢七 (old bomb) - 周國賢 (endy chow) lyrics
- немає співчуття - s.u.h.s lyrics
- mi plan - mono zabaleta lyrics
- midnight - justluke & future class lyrics
- let ya natty grow - jashon & the natty vibez lyrics
- souljadarkness - souljadarkness lyrics
- eu vou vencer - claudio botelho lyrics