pull up - timaya feat. burna boy lyrics
eh yaya
ya ya ya ya ya
ya ya ya ya ya
it’s kel p vibes
leggo
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze

i’m that guy wey dey burst their brain

right now them realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
as e be now, anything is allowed
pull up pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising

say make i give it to you o
i go give it to you
all that you need to do o is dance a burukututu
oluwa burna lomo
i no be adetutu rara
look! i no be mugu
i go do you magic, e be voodoo (juju)
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey make them craze
step inna the place say the girlie dem craze
when the girl them pull up
giddem that thing wey dey make them craze
i’m that guy wey dey burst their brain
step inna the place say the girlie dem craze
right now they realising
long time ago, n-body know soundbwoy wan -n-lyze it
n-body know how the thing go
tell them, make them know
anything can happen when the girl them come around
them no send me before but you know dem love me now
e dey give them pepper, people say we don dey proud
it’s stg
Random Song Lyrics :
- сдай назад (stand back) - alisa kozhikina lyrics
- if you believe - space summit lyrics
- don't say it 1942 remix - sixty lyrics
- learning to fly (remix 2019) - pink floyd lyrics
- art 4 freeski - $orr¥ lyrics
- alexander - daroza lyrics
- humansirkme - asher roth lyrics
- believer - lira (sa) lyrics
- no le hago falta - carolina ross lyrics
- everybody's in my ear - kevin george lyrics