parental endorsement - terry g lyrics
parental endors*m*nt lyrics
i can never forget eh
mama
ati puf toffy eh
papa
wetin you do for me eh
papa
no be felele felele
papa
i can never forget eh
mama n
aya eh
my papa
wetin you do me eh
no be felele felele
my papa
chai
oh wey mummy eh eh eh
daddy eh eh
i thank you oh
oya now
this true feelings is the feelings
my mama showed me
chai she dey run helter skelter
to make sure sey everyday omo me i feed
even sey we dey stay for face me i face you
chai wey we dey chop rice with no stew
se still dey make us dey feel good
she tell me sey very soon na we go rule
mummy eh
daddy eh
me i thank you eh
for the sweet message
see me eh as i dey eh
omo me i do it with witness eh
i can never forget eh
mama
ati puf toffy eh
papa
wetin you do for me eh
papa
no be felele felele
papa
i can never forget eh
mama
aya eh
my papa
wetin you do me eh
no be felele felele
my papa
chai
i dey confess to you my baba
i’ll place no one above you
no other ye
iya ni wura
iya ko se fowo ra
o gbemi loyun fun osu mesan
titi mo fi de aye o
am missing you that’s why praising
you for your love and your care
you went everywhere
you did everything
just to make sure i was fine
everybody say sweet mother
sweet mother
my super mother
my super mother
i can never forget
mama
ati puf toffy eh
papa
wetin you do for me eh
papa
no be felele felele
papa
i can never forget eh
mama
aya eh
my papa
wetin you do me eh
no be felele felele
my papa
chai
i remember all days mummy daddy
tell me iis gonna be fine
so tey for redeem all the praises
omo see as we shine
no now we keeping up town
how we shining up now
i gat to thank you you
cos you make me me
what we be
iya mi ni
iya mi ni o
baba mi ni
baba mi ni o
there is no one like you
see see see
there is no one like you
you are the only reason why
i want to go fine
cos n0body can be like my mother
baby
i can never forget
mama
ati puf toffy eh
papa
wetin you do for me eh
papa
no be felele felele
papa
i can never forget eh
mama
aya eh
my papa
wetin you do me eh
no be felele felele
my papa
chai
my mama
you always be my help
terry g
terry g
terry g
terry g
terry g
d money say so
*** on the mix
aburo ginjah
Random Song Lyrics :
- pressure - king topher & munnday lyrics
- luz blanca - jemr lyrics
- lombard dusz - białas & white 2115 lyrics
- équilibre - georgio lyrics
- pressures of faith - all your sisters lyrics
- flow will - @skull_br lyrics
- doré - rxn lyrics
- slaves of conformity - harter attack lyrics
- в твоей школе - тони раут (tony raut) lyrics
- vodi me na rejv - panter lyrics