lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

this kind love - temaj lyrics

Loading...

verse 1
baby u no too good
ur way e no too straight
i’ve been awake all night
just thinking only about you
you dey play me like game
you dey do me lika this like that
i’ve been indoor all day
just acting like an introvert

pre chorus
this wasn’t how we start
you treat me like i be infant
remember in those days when u run into my arms as i hold u tight
wetin u do me bad
u wanna make me go mental
i no too understand

chorus
cause this kind love nah gbana eh
jaga jaga eh
no come to my kaba eh
and if u try ham eh
you go see wahala eh
for my kaba eh
my goons them dey para eh
and if u try ham eh eh eh
wahala
verse 2
now i’m addicted to you
don’t wanna let go of you
i still dey feel ham for you
shey u no dey feel ham for me
she said let bygone be bygone
but i’m not letting you go
shey u know i dey for u
make u urself dey for me

u know say this thing called love
na only once in life
i no wan do ham two

so many girls wey dey ground
wey i give trial
they no fittu ur shoe

i still dey reason this case
from morning till night
i no fittu conclude

cause me i love u
and you know

pre chorus
this wasn’t how we start
you treat me like i be infant
remember in those days when u run into my arms as i hold u tight
wetin u do me bad
u wanna make me go mental
i no too understand
chorus
cause this kind love nah gbana eh
jaga jaga eh
no come to my kaba eh
and if u try ham eh
you go see wahala eh
for my kaba eh
my goons them dey para eh
and if u try ham eh eh eh
wahala

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...