life - t. dollar lyrics
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko
now them dem dey love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
you sabi me, you sabi me die
so many people many haters
saying things about you later
them try me but i no loose guard oh
woni woni won wa mi
i′m steady making moves and working
no more bad energy around me
why them be hating me allow me yeah
life, many people self don try
working everyday and night
but them want make i dey one place loju kan na make i no rise
lola oluwa no way
loke loke loke
baba make your blessings show face
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
now them they love us
no one dey i get baba god
and with jehovah i stand strong
olohun ju eda lo
cos many things don sup
them wanna see me fall
but them no fit see my downfall rara o
orin mi lon ko, orin mi lon ko
Random Song Lyrics :
- cidade maldita - violência cega lyrics
- fight! - kid vision lyrics
- dieser tage - pur lyrics
- another world - kid young lyrics
- delicioso viaje eres tú - mik lyrics
- keep on talking to yourself - brothers moving. lyrics
- see you around - leigha moore lyrics
- boca de solteiro - dan castro lyrics
- 1950 - ljraeds lyrics
- sugar daddy - bettye crutcher lyrics