97 (freestyle) - stormexy lyrics
ehyo what’s popping? (wetin dey pop?)
it’s been long i did this (e don tire broda)
bout to spit some facts
woah aii leggo
i hate to talk too much, but i love to do it in a song
i need attention, so you gotta listen on your own
why you writing my wrongs, when everybody is wrong?
why you claim you know my future, but you don’t know about yours? woah
well, it’s a small world, but somehow full of hypocrites
they wanna see do things that none of them can replicate
ask them where the sense is, none of them can indicate
so i picture it like an illiterate trying hard to educate me
don’t try to show you know or love me when i’m gone
don’t post my pictures on your f*cking social media wall
cause when i dey, you no show me love, you no pray for me, you no wish me well oh god
uh you call them broke, but you’re poor
you always judge their songs, but you’re whack to core
how comes you still surviving with no brains in your skull?
they stab you in the back, and still laughing the most?
uh i’m on a mission, but none of them believe in me
i give them sounds, back to back delivery
the boy na loser, na so the people picture me
dem no dey gimme audience, dem no dey television me
how comes you balling, but we’ve seen the scores
you said you’re winning, bring the trophy not the noise
it’s the sound of victory, let them hear the voice
cause without prove, then everything is void
be careful, be careful na so dey warning too dey start
before you know na person story we dey pass
use your head oh na the message i dey pass
cause if you numb, na there your matter go dey cast
feminist feminist, but still you getting h*rny
thinking of a brother, hah my sister mehn i’m sorry
na you do yourself, na you take away the glory
social media in your brain, now your life gory
be careful of the people that you stan
no be everybody wey get two legs wey sabi stand
we for no dey see big boys dey ball from distance
you sef for don cash out the money, for instance
women wey stand ground dey yarn, you dey follow talk
na fly wey no dey hear word, too dey follow corps
i give you ot for life, this na follow come
cause you be soldier no mean say you sef na robocop
reason am well
shey you dey reason am well
reason am well, reason am well
shey you dey reason am well
reason am well, reason am well
Random Song Lyrics :
- wanna see? - prince tommy lyrics
- death row 1994 - lxr (aciidkult) lyrics
- aced - my twins lyrics
- pilot - ρromi$e lyrics
- lights out - bludnymph lyrics
- trap freestyle - wvvy flv lyrics
- inleyen nağmeler - teoman lyrics
- hang on (live at hampton beach casino / 2003) - seether lyrics
- how i deal - willie sees green lyrics
- o dolcezz' amarissime d'amore - luzzasco luzzaschi lyrics