![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
always on my mind - steve great khalifa lyrics
o.d’s production
verse 1:
that girl wanna k!ll me with the way she whyne
i dey feel cold from inside wahali
i no fit lie ahah iye
take it inside
i go fight for you like commando oh ah
give it to me yeah on the lower
bring it down bring it slower
bring it down bring it slower
whyne am back lemme see am fast
see my guys don dey fall for you
dem don dey fall for you
chorus:
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit lie (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)

you dеy burst my mind (you dey burst my mind)
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit liе (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)
verse 2:
am in love with myself
bring the water bring the wine
tell me truth tell me lie
break the rules that your life
all the girls please rewind
make i feel in your vibe
bring it in make i slide
yeah yeah
ume ume mm
ume me ume ume mm
fine girl toh sure toh sure ju
ume me ume ume ume ume
chorus:
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit lie (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit lie (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit lie (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)
always on my mind (always on my mind)
girl you dey for my mind (girl you dey for mind)
i no fit lie (i no fit lie)
you dey burst my mind (you dey burst my mind)
o.d’s production
Random Song Lyrics :
- donkey roll - the lonely island lyrics
- für immer forever - mark forster lyrics
- skit (rumble in the jungle) - ali bumaye lyrics
- wow - beck lyrics
- spanglish - reik lyrics
- freestyle #surmonsolex - r.can lyrics
- play - jxylen lyrics
- chinaman - byou lyrics
- still hot - birdman lyrics
- the town - jxylen lyrics