no late comer - slamzino lyrics
hooter hootermania na na na na
yo know
ye ye (sound it)
pon d beat is oriel
a beat like yours o rare
eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
naso d thing go na inside life
(soundit) eh
i don’t even trust what i see
cause sugar wey u see look like salt
just keep doing my thing
cuz i no say one day everything go soft
ane time for my fans and my real n*gga
anywhere una go ema rire gba
gonna make it to d top cuz ama goal getter
ahaha ahaha aha hahah
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
f*ckk
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
Random Song Lyrics :
- bustin’ - into it. over it. lyrics
- sauce the fuck up - vampurp lyrics
- we were love - marlon craft lyrics
- you are my woman - danko jones lyrics
- françois pavilla - kamnouze lyrics
- keine welle - seyed & kollegah lyrics
- dopamine - naiim lyrics
- a year ago - rique lyrics
- the christ and the crook - foy vance lyrics
- solo tu - marzua lyrics