new cat - shallipopi lyrics
[intro]
clear road no go dey
na your presido dey come
they call me shallipopi (say, say, say)
yo, x
ki—
[pre*chorus]
you dey observe level wey dey sup (eh)
hold thing cannot take again, say (confirm)
e just dey break again (say)
movement just dey start again (clear)
monkey catch banana no mean say e go dance for long (no go dey)
new cat in the building, i just dey come on board (eh)
[chorus]
i dey on board no mean say i no go last for long (wahala)
i forgot to mention
that my medulla oblongata just dey tension (wahala, say)
i dey on board, me sef go last for long
i forgot to mention that my medulla oblongata just dey tеnsion (clear)
[verse]
did i mention (eh) that you keep on calling me?
focus, but tinubu dеy funny me (no go dey)
dem dey worry me (say)
can’t afford me (eh)
now suddenly they dey attack only me, wait! (confirm)
gbemi nau, you no go see my tip in
now she putting my d*ck for her pimpim (clear)
you know the drilling, you know the feeling (eh)
wetin man go do, girl, [?]
[pre*chorus]
you dey observe level wey dey sup (eh)
hold thing cannot take again (confirm)
e just dey break again (clear)
movement just dey start again
monkey catch banana no mean say e go dance for long (no go dey)
new cat in the building, i just dey come on board (wahala)
[chorus]
i dey on board no mean say i no go last for long
i forgot to mention
that my medulla oblongata just dey tension (say, say, say)
i dey on board, me sef go last for long (eh)
(no go dey) i forgot to mention
that my medulla oblongata just dey tension (say)
[outro]
yo, x
ki—
ki, giddem
Random Song Lyrics :
- آغوش - چارتار lyrics
- mind - harrison fjord lyrics
- inside the light - luke reynolds lyrics
- it's your night - the golden bubbles lyrics
- final nacional argentina 2017 (red bull batalla de los gallos) - ecko feat. peqo lyrics
- chica de barrio - crazy feat. orlione & juan real lyrics
- obama careuca - custodian lyrics
- 팥빙수 - yoon jong-shin lyrics
- 浮生 - 刘莱斯 lyrics
- die welt steht still - anni perka lyrics