gangsta - seyi vibez lyrics
[intro]
(run, run)
(queisamonsta y’all)
[verse 1]
never met a girl like you for my life
say, i no fit lie, i dey trip for your body
make dem dey try, dem no fit off our light
the way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
so, i give her the gangsta style
when she no fit tell me “bye*bye”, ay
girl, i no fit lie, yeah
melanin, so fine, yeah*eh
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh*tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh*ooh*whoa
[verse 2]
bawo n mo shey shee, i don fall in love
ghetto boy like me don dey fall in love
love of my life, afi wo nikan
i swear to god, wetin you give me chop?
like popo, kofe je kin lo
k′oto jade, baby, je kin mo
anything you want, i go give you more
and, anyhow e be, baby, je kin gbo
[chorus]
monalisa, ah
sweet pass yamarita, ah
girl, you make me shiver, ah
k′alo j’amala sh*tta, ah
international or local, ah?
j’aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh*ooh*whoa
(vibe boy)
[outro]
monalisa, ah
girl, you make me shiver, ah (ah)
international or local?
j′aye lavida loca, ah
girl i be your soldier, ah
taye taiwo, your defender, oh*ooh*whoa
Random Song Lyrics :
- closure - ky richy lyrics
- apotheosis - pope cyrus vii lyrics
- kazumi - sam lans! lyrics
- mam'zelle gibson - indio saravanja lyrics
- no responde - edu garza lyrics
- это не блок (it's not a block) - ddyominn lyrics
- pleasure (secret treasure) feat. jpaq - diamondgrl lyrics
- jenny - kate rusby lyrics
- superstar - souzz remix - bølle bob og smukke sally lyrics
- ingen grind - aj1 lyrics