whatsapp - seyi vibez & bloody civilian lyrics
[verse 1: seyi vibez]
who be that guy wey dey text you?
i no dey check your whatsapp
that’s not my thing, baby
i no like talk wetin go vex you
main reason i dey make you dey wet
i no wan lose you to another mugu
eiya, sare wale
ara mi ti wa l’ọna, eiya
you high me like monkey tail
you make my thing ej*cul*te
i no fit dey musturbate
jekin wọ le ma ka tan le
you must give me accolade
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
[verse 2: bl**dy civilian]
who be that girl wey dey text you?
i don’t like bullsh*t
i don’t like nonsense
i don’t like sharing
oya come wha you say?
asking me how did i get this way
seyi, sometimes you’re not the vibe
when you saw me
i know you saw me with my bros (with my bros)
tell me say you get hoes
but i smell them with my nose (with my nose)
i no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
are you gonna make me sweat or show me love instead?
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
Random Song Lyrics :
- no lord - chris garneau lyrics
- unicorns - fpa lyrics
- i smell a rat - alex horne & the horne section lyrics
- back back! - last-dude lyrics
- i'm sorry - áslaug lyrics
- rodeo - marsas lyrics
- journey to the past (from "anastasia") - collabro lyrics
- desce do salto (part michel teló) - marcos & belutti lyrics
- grandma became a zombie - kriill lyrics
- byun - kingchi mane lyrics