big girl - seyi shay lyrics
(intro)
its kel p vibes
i no wan come dey do yanga
(bridge)
melanin popping bilioto (oh no)
before you talk make you observe
don’t let me display (oh oh no no no no)
see money wey full for the bullion van (oh no)
i say before you talk jo wo rora ma look face (oh no no no no)
cause man dem a know say
(pre*chorus)
big girl, i be big girl
big girl, i be big girl
big girl, i be big girl oh
cause i depend on me
big girl, i be big girl (big girl uh)
big girl, i be big girl (big girl oh)
big girl, i be big girl oh
and i depend on me
(chorus)
ehhhhhh (big girl)
see anywhere where i dey
ehhhhhh (big girl oh)
bere lowo adе
ehhhhhh (big girl)
see anywhere wherе i dey dey dey
ehhhhhh (big girl oh)
see anywhere where i dey
(first verse)
i no dey bother n0body now
bere lowo ade
their money can’t do me nothing now oh
international somebody, dem want to follow me gum body oh
moti de america ah
too hot dem no fit handle that
(bridge)
ohhh melanin popping billioto (oh no)
before you talk make you observe
don’t let me display (oh oh no no no no)
see money wey full for the bullion van (oh no)
i say before you talk jo wo rora ma look face oh (oh no no no)
cause man dem ma know say (man dem ma know say)
(pre*chorus)
big girl, i be big girl
big girl, i be big girl
big girl, i be big girl oh
cause i depend on me
big girl, i be big girl (big girl uh)
big girl, i be big girl (big girl oh)
big girl, i be big girl oh
and i depend on me
(chorus)
ehhhhhh (big girl)
see anywhere where i dey
ehhhhhh (big girl)
bere lowo ade
ehhhhhh (big girl)
see anywhere where i dey dey dey dey
ehhhhhh (big girl)
i depend on me
big girl, i be big girl
big girl, i be big girl
see i be big girl ,sisi
big girl, i be big girl oh
cause i depend on me
Random Song Lyrics :
- bully - omar lyrics
- songbird - the fieros lyrics
- payback - shooting blanks lyrics
- o cantadô - rolando boldrin lyrics
- underneath the surface - lilly among clouds lyrics
- on me - mulherin lyrics
- soldiers - 420 lyrics
- don't need me - mikey lax. lyrics
- tell it how it is - brijs lyrics
- tvungen freestyle - potion gang lyrics