![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
necessary - scotty lyrics
feeling me you’re feeling me
oh necessary
(uhhh wavy)
feeling me you’re feeling me
oh necessary
dj don dey play am is an evidence
the way you whine your body
fit to k!lly person
i no go lie
i’ll take that risk and k!lly person
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
bring it back
you know we grooving here
shayo and vibes for there
all of my guys dem dey
you know we no dey play
i go run your race relay
as long as you dey okay
ara mi ma wa bale
ye e ye
ye e ye
anywhere wey you dey
baby i follow go
i don’t want you to feel lonely
ye e ye
ye e ye eh
oya dance for me
baby don’t be shy
would you ride with me
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
kole re mi
mo ti wole
gbono felli felli
bi amala to ginna gangan
(uhhh wavy)
Random Song Lyrics :
- corazones de cristal (piano cover) - donttt lyrics
- link - jaffé joffer lyrics
- it's important to know - dear nora lyrics
- lass mich schlafen - kramberg lyrics
- 888 - gilanares lyrics
- не надо писать (no need to write) - sentyabov.mp3 lyrics
- fail - flat back four lyrics
- blitz - sofaygo lyrics
- failure ii - anika pyle lyrics
- vbv - lonelybunny lyrics