faces of life-1 - sarkodie lyrics
[verse 1: sarkodie]
ice prince, you know say you be my guy
aboki you be my real n-gga ’til we die
and i’m keeping it real ‘cause i no go fi lie
i pray chineke go take wizkid high
meawinmu patogees r2bees
me de davido dey fight over groupies
at the end of the day we sow good seeds
so we no dey stay local we sell overseas
priceless; to my homie kayswitch
refuse to be broke, walahi stay rich
we never go fall, yeah they wish
i dey carry for free i no dey pay chicks
captain planet, four x four
efya be my baby, my girl next door
you for put your pains away, so we go chill today
put everybody on conference call
let’s go, okay charly rb
brymo, you for stick to your high key
mercy johnson, will you be my wifey?
“sarkodie i’m married”
okay, i see
2 baba, you be my baba all my life
i go kiss nana-ban more than five
looking on the top to my n-gga mi
money no be problem, na lie
[verse 2: wizkid]
aboki, inside
aboki inside
mess with my money
then you go know i got aboki inside me
wizzy baby i’m trying
everyday me i’m trying
everyday i am flying around
everyday i’m on top
make una know, make una know
e don tey wey man don dey pray
make una know, make una know
e don tey wey man don dey hussle
baba god carry me high, me i no go lie
konvict music, eme boy, i thank god for my life
verse 3: ice price
i was i c princey that boring guy
now they call me that touring guy
girls they love to go watch my interview, english so foreign guy
me and clique we all gunning high
me and my peeps are no’ hugging guys
me i’m addicted, i ain’t get innovated
i am walking around and my jordan’s fly
i’m in the game and i dey pick my race
leave me alone or go kiss my face
see halima that girl was up but i wake her up with my morning face
i see aliyu buy morning cake
tell masalu say come and take
after party, then after party
my clique can make the whole bombman shake
ice ali yerima is my guy
bikima is my guy
haruna is my guy
the whole of kaduna is my guy
malouda is my guy
takura is my guy
cubana with my guys
posh carrera with my guys
[verse 4: m.i.]
they call me mi
and one day ice prince told me big bro we’ll one day fly
since then the models wanna come say hi
somehow the fun stay piling
i’m in the best trio
yes you know who else of the abokis came to hip hop’s rescue
bless to my new nephew, the next dude
the heir to the hip throne we are best to
macbad with jesse, the best 3
maradona, pele and messi
brymo got leaks like pepsi
pryse complete the team, you can’t test we
aliyu and dangote, that’s my guys
genevieve and rita dominic my wives
stacking chips you can’t share my fries
never take my place till i die!
[verse 5: khuli chana]
where khuli chana dey, hunger dey waka
le dibra tsak’ le dima tsak’ le kana ka mme waka
sebaka, stick together, monwana le lenala
ha ona le kwale osa di bala, i got you covered till i die…
pump lebole up, to [name], towdee, [name], you still my favourite aboki
pump lebole up, to ph we in [not sure] hit you up when i reach it
pump lebole up, to maftown, ghana, naija, power, know ra tsha(wa)
pump lebole up, give it up to my oga, see you at the final hour
[outro: ice prince]
aboki side, aboki side
aboki side, you don’t want to see my
aboki side, aboki side
aboki side
i spend a lot of cash
ang golekura is my guy
amate is my guy
yebaride is my guy
yemade is my guy
muste mustapha is my guy
ogidi man is my guy
a wizibad is my guy and khuli chana
henry otiana, and the girls begin dey hala
Random Song Lyrics :
- one two - וואן טו - carakukly - כרקוקלי lyrics
- ghost - gallo lyrics
- casualidad - sofía reyes & pedro capó lyrics
- bj freestyle - 42 plugg lyrics
- publicysta uk drillu - naczelny_anonim lyrics
- heartfelt love scars(the truth hurts) - neotyró x lyrics
- pablo - freshbоy lyrics
- matsuwa (待つわ) - 岩佐美咲 (iwasa misaki) lyrics
- моя (mine) - social kid lyrics
- hinata - lord rhii lyrics