propaganda - runtown lyrics
coming strong and coming like a fire
so make dem no go try contest
because i no dey blow my trumpet
and any man want claim dem holy pass
tell dem make dem throw the stone first
you go see n0body is perfect
cos some of dem love to worry worry worry
while some of dem stay focused on the money
play that music wey make dem jam
wey make the girl dem whine
cos some of dem love to worry worry worry
while some of dem stay focused on thе money
play that music wey make dеm jam
wey make the girl dem whine
kele ru wa gbe rue
keleru to folenu
kele ru leru wa gberue
kielenu ma folenu
kele ru wa gbe rue
keleru to folenu
kele ru leru wa gberue
kielenu ma folenu
shey cos of say i keep am confidential
shey you come think say i no get agenda
you know say getting money fundamental
tell dem this one no be propaganda
and we coming with another banger
oh yeah yeah
shey cos of say i keep am confidential
shey you come think say i no get agenda
you know say getting money fundamental
tell dem this one no be propaganda
and we coming with another banger
oh yeah yeah
cos some of dem love to worry worry worry
while some of dem stay focused on the money
play that music wey make dem jam
wey make the girl dem whine
cos some of dem love to worry worry worry
while some of dem stay focused on the money
play that music wey make dem jam
wey make the girl dem whine
kele ru wa gbe rue
keleru to folenu
kele ru leru wa gberue
kielenu ma folenu
kele ru wa gbe rue
keleru to folenu
kele ru leru wa gberue
kielenu ma folenu
shey cos of say i keep am confidential
shey you come think say i no get agenda
you know say getting money fundamental
tell dem this one no be propaganda
and we coming with another banger
oh yeah yeah
shey cos of say i keep am confidential
she you come think say i no get agenda
you know say getting money fundamental
tell dem this one no be propaganda
and we coming with another banger
oh yeah yeah
Random Song Lyrics :
- idi - sin lyrics
- loaded - tyler lyrics
- das fühl sich gut an - mitch keller lyrics
- mutual pain - 陳勢安 (andrew tan) lyrics
- one take - officialkidjj lyrics
- тень (shadow) - demenus lyrics
- nuclear family - arjun francesco khurana lyrics
- you're even better than you think you are - william finn lyrics
- korkakların işi - dipnot, enes ishak lyrics
- ex-bitch - veazo lyrics