![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
let me love you - runtown lyrics
it is runtown oooooo
maleek berry
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 1]
i just wanna kiss and hold you
hold you down my baby
my girl i no fit be without you
love you long time baby
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 2]
say i just wanna love you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls fine p-ss you
say n-body p-ss you
baby girl i say n-body p-ss you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
Random Song Lyrics :
- sydney - dontkallmeluxxy & lil yachty lyrics
- by my side - ely waves lyrics
- one punch - dj dolphin dive lyrics
- problem - hekler lyrics
- geometría - fëik lyrics
- all nighter - jxd! lyrics
- machshavot tovot - מחשבות טובות - shilo elia - שילה אליה lyrics
- thru to you3 - rocstarzen lyrics
- my first rodeo - brittney spencer lyrics
- вирус (virus) - emokid (twothousandseven2007) lyrics