baby - runnar lyrics
beats maker myko t
just give dem
she say i hope i no go use am catching cruise
she don jam my type plenty
she say she don’t trust me
she don’t even know my love is real
all this una lies
na em make my heart dirty
she say love is scam
that is why me i get plenty bobo
baby no be so
baby i’m not like them oh oh
you are my ride or die
baby i no dey lie
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
whеn go use you run away
baby i’m not that kind person
when go lеave you run away
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind bobo
she never believe anything i say eh
she don’t wanna see me with another girl
she say playboy like me
she don jam my type plenty
all this una lies
na em make my heart dirty
she say love is scam
that is why me i get plenty bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind bobo
baby i no dey lie
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
when go use you run away
baby i’m not that kind person
when go steal heart run away
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby i’m not that kind person
baby i’m not that kind bobo
baby no be so
Random Song Lyrics :
- quarantine love - chase elix lyrics
- fbg tight game - fbg gangsta rap group from san jose, california lyrics
- thinking about you (dub version) - whitney houston lyrics
- run - ly the rapper lyrics
- school love - k.i.d 1988 lyrics
- misava hi bihile - g krieger lyrics
- love will save the day (7" mix) - whitney houston lyrics
- the hard way - the front bottoms lyrics
- jinofficiel - on me dit j'ai tort (j'avais raison) - jinofficiel lyrics
- на прицеле - крайнеплохо (kryneploho) lyrics