bae bae - ruger & bnxn lyrics
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre*chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre*chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
Random Song Lyrics :
- sensation - hivibes lyrics
- the unceasing generation - kaleb moten lyrics
- best mistake - alessa.a lyrics
- smetomy - idea lyrics
- brechó - gustavo mioto lyrics
- code purple - young rorty lyrics
- lined pockets / dungeon interlude - a-ross lyrics
- soy yo - marc anthony lyrics
- goin' round - chris punsalan lyrics
- killy killy - larruso lyrics