omo ope (riddim) - rr3x lyrics
away
astro astro boy sh*t mehn (rr3x…)
as we pull at the party
me and my guys oooh
we pull up in a convo
all na benzo
dem shawties steady looking at we
makaveli
cross bag nike
vvs’s steady spending oooh
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
our drip so different oooh
dem dey call us omo ope
aye omo ologo
i sey for night na internet oooh
boys dey press dem wan collect oooh
sey on god we go collect oooh
trenches wey i from na ghetto
bitter sweet na peppermint oooh
but my view na different lens oooh
live my life with no regret ooh waaaah
up and down na designer
steady ballin no dey taya
awaza we want to wire
plenty money multiply am
rexcho gbemi trabaye (ebelebe ebeleahn)
cho cho
(mama le mama ye mama ya)
nibo (uhnn ahhh)
na ur way
(ebelebe ebeleahn ahn ahn )
cho cho
(mama le mama ye eh ahn )
rexcho gbedu trabaye
(ebelebe ebeleahn ahn ahn ahn )
cho cho
Random Song Lyrics :
- tryin - sworr. lyrics
- honky tonkin - charley crockett lyrics
- dope - locksmith & neelam lyrics
- thor⚡ - thita mi lyrics
- billy and his broken ribs - daelove lyrics
- midio (demo) - major rd lyrics
- my everything - nevrfall lyrics
- time ain't wasting - deveondi lyrics
- art for pennies - grip lyrics
- echo - unheard sirens inc. lyrics