sapa na bastard - rommyo lyrics
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
all the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
but i know, but i know
me i know one day e go better
for my popsi
and mumsi
and my music
and my baby
bam bam
me i go get
sapa na b*st*rd oh
me i go get
sapa na b*st*rd oh
me i go get
sapa na b*st*rd oh
me i go get
sapa na b*st*rd oh
money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so
bam bam me i go get
sapa na b*st*rd oh
me i go get
sapa na b*st*rd oh
bam bam me i go get
sapa na b*st*rd oh
me i go get
sapa na b*st*rd oh
why i go suffer
suffer for naira
i no wan beggie bambi allah
me i want to get the mulla
me i want to flex
so i gats to sweat
make my baby happy
elegantly
elegantly ohhh
hustling wanna take me away
every night my mumsi dey pray
and the music never too dey pay
so i gats to be strong for mother
if my baby follow kayode
omoge tell me where i go dey
so i go hustle for mummy o
for money o
for money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o yeah
rommyo rommyo daddy oh
money o
Random Song Lyrics :
- let him leave - sam collie lyrics
- feel the party - oneon lyrics
- daylight - bigfootinyourface lyrics
- top stunna - kizaru lyrics
- vitamin d - the dropout (usa) lyrics
- всё просто (all just) - интонация (in2nation) lyrics
- is it worth it? - sam collie lyrics
- too good to be true [album version] - danny avila & the vamps lyrics
- do you ever think about me - ewan mainwood lyrics
- garra - vector lyrics