abracadabra (remix) - rexxie lyrics
Loading...
big vibes
fine girls for my bed
and you know oil dey my head (dey your head)
ten girls for my bed
all of them naked undressed
who you know wey dey ball like wiz? (who you know?)
who you know wey dey spend like this (na who you know?)
and the money pass me
starboy wey dey ball pass
abi kin pe wizzy
wizzy, mad person
ballers lawa don’t test me
we dey try omo wa sha mo
we gon let the money talk talk talk talk talk
girls dem dey twerk twerk twerk twеrk twerk
when we еnter we pop pop pop pop pop
abi kin pe rexxie (rexxie)
rexxie world best
blue jersey, i’m not chelsea
gunners la wa, no testing
don’t call me, don’t text me
h*llo!
dayan mo, know person
make person no shesin
marley naira, know person
Random Song Lyrics :
- turuncu gemi - ahmet kaya lyrics
- hardcore - love fame tragedy lyrics
- we'll fly away - silicone boone lyrics
- por amor - los auténticos decadentes lyrics
- loud - def davyne lyrics
- scarecrow (remix) - mc bogy lyrics
- the never ending - pulley lyrics
- wearing of the green - peggy lee lyrics
- clouds - deep time lyrics
- es smejos - raimonds pauls lyrics