charm (sped up) - rema lyrics
[intro]
london
another banger
[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor
[post*chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body oh (see body, see body oh)
egba mi oh (egba mi, egba mi oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me oh
me i don jam wetin pass me oh
[chorus]
come here, wetin dey worry you? (worry you, uhh)
bring body make i rock am (yeah, yeah)
i know you senior me (me)
i get money pass your papa (pass your papa, oh)
wetin you want wey i no fit do for you? (for you)
why you wan dey buga wọn? (wọn)
shey you be kizz daniel ni? (mhmm)
you better drop your body armor
[verse]
you too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
i get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
you too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
oya follow my command baby do like i do
baby, front and back
gimme boom*baka*boom
[post*chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi
[chorus]
come here, wetin dey worry you? (worry you, uhh)
bring body make i rock am (yeah, yeah)
i know you senior me (me)
i get money pass your papa (pass your papa, oh)
wetin you want wey i no fit do for you? (wetin you want wey i no fit do for you?)
why you wan dey buga wọn? (buga wọn)
shey you be kizz daniel ni? (mhmm)
you better drop your body armor
[post*chorus]
soco, ah (ayy)
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
Random Song Lyrics :
- run for the hills - denny soloist lyrics
- tony montana - agust d lyrics
- dkth - gett ca$he lyrics
- raggle taggle gypsy - dark moor lyrics
- mortal kombat - aj tracey lyrics
- hindsight - family hahas lyrics
- damp sand - kagoule lyrics
- i call you jesus - tina campbell lyrics
- #brjálaður - alexander jarl lyrics
- halt die fresse nr. 272 (noch'n problem) - toni der assi lyrics