charm - rema lyrics
Loading...
[intro]
london
another banger
[verse 1]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body and move
[chorus]
soco, uh
surfing with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi
Random Song Lyrics :
- hate (live) - zug izland lyrics
- the ghost living in my beer - the burnt pines lyrics
- hazem - killa_bigboi lyrics
- painting - jaewav lyrics
- back of the bus - aram lyrics
- bingo - ozere lyrics
- in my dreams - ethan crowley lyrics
- dam - דם - monica sex - מוניקה סקס lyrics
- all too well (ten minute version) - josh rabenold lyrics
- downsloped way - 杉真理 (masamichi sugi) lyrics