beamer(bad boys) - rema lyrics
[intro]
another banger
african girli call man up in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money
pass shina peters
for my area dem dey call me godzilla
for the boy dem
wey dey yarn patapata
if you catch am
make sure say you beat am
if another n*gga wan carry my señorita
i go chop am like say na semovita
[hook]
bad boys like you
i like bad boys like you
ouu ya
boys like you
i like bad boys like you
finna give her all the touching
and the loving that she need yeah
big backa wey dey make a bad man shout oroma
philomena do the dirty whine for that corner
no fit to leave you for any reason
[verse 1]
hmmm hmmm hmm
i want to invest in your body
(ahann)
i want to invest with my money
(ahannn)
you know say na you i go marry
(ahann)
how many pikin we go born
(ahann)
this our love nor go funny
(ahann)
me i nor go play with my shawty
(ahann)
anytime i look at your body
(ahann)
girl you dey make dey h*rny
(ahann)
hmmmm hmmm hmm
shawty oo
your body make me go down low
wetin i go do without your love oooo
ahhannyeeyeyeaaah
[chorus]
african girli call man up in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money
pass shina peters
for my area dem dey call me godzilla
for the boy dem
wey dey yarn patapata
if you catch am
make sure say you beat am
if another n*gga wan carry my señorita
i go chop am like say na semovita
[hook]
bad boys like you
i like bad boys like you
ouu ya
boys like you
i like bad boys like you
[verse 1]
finna give her all the touching
and the loving that she need yeah
big backa wey dey make a bad man shout oroma
philomena do the dirty whine for that corner
no fit to leave you for any reason
girl i go dey for you
(girl i go dey for you baby ahann)
craze for you
(girl i go craze for you baby ahann)
vex for you
(why i go vex for you baby ahann)
fool for you
(i too mumu for you baby ahaann)
sister bombila
your backa make me miss my fasting and prayer
omotena oo
imma young fella
but me i fit to spend all my racks and chela
for you ahann
sister bombila
your backa make me miss my fasting and prayer
omotena oo
imma young fella
but me i fit to spend all my racks and chela
for you ahann
for you ahann
[chorus]
african girli call man up in my beamer
you know me i really wanna take you for dinner
you know me i get money
pass shina peters
for my area dem dey call me godzilla
for the boy dem
wey dey yarn patapata
if you catch am
make sure say you beat am
if another n*gga wan carry my señorita
i go chop am like say na semovita
[hook]
bad boys like you
i like bad boys like you
ouu ya
boys like you
i like bad boys like you
[outro]
bad boys like you
i like bad boys like you
ouu ya
boys like you
i like bad boys like you
Random Song Lyrics :
- killyourmasters - darkko lyrics
- meu próprio inimigo - san suave lyrics
- cuming into my own - lunachicks lyrics
- play nice - buto lyrics
- nieuchwytni buziakowcy - strachy na lachy lyrics
- kuetu mbali - lokua kanza lyrics
- condition red - lacerated and carbonized lyrics
- dunk on yo bitch - don zio p lyrics
- holy shit - marcus the messiah lyrics
- wasted - the paz band lyrics