mercy (sho mo) - rehmahz lyrics
mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
you show me mercy
show me mercy
every night and day
see the blessings see the blessings wey dey come my way
dem dey pray say make i loose guard
na your hand i dey
draw me closer
hold me tender
yeah yeah
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
e dey fight for me
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
gе ge ge
me no dеy for dem say say say
na your word be my say say say
i no want any gbe ge ge
oh woah
you show me mercy
show me mercy
every night and day
see the blessings see the blessings wey dey come my way
dem dey pray say make i loose guard
na your hand i dey
draw me closer
hold me tender
yeah yeah
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
e dey fight for me
no pressure
i dey get am good measure
na your loving i treasure
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
sho mo, sho mo
Random Song Lyrics :
- canción que escribí para olvidarte - chiwawa lyrics
- demon slayer - yng hstlr lyrics
- bin laden freestyle - lnfdukee lyrics
- a million dreams - alex porat lyrics
- hear/say - gvndv and thvtblvziivnchix lyrics
- thinkingoutloud - kennyhoopla lyrics
- portarse mal - sech lyrics
- gün doğmadan gel - palmiyeler lyrics
- bae - prtty boys lyrics
- extravaganza live - zelooperz lyrics