![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
gazolo - qubay wonder lyrics
hmmmm uhnnnn
awa wa wa wa owo wo wo wo
krika dem call me qubay wonderlee o
wonder lomo na
dem call me qubay wonder
ah ah ah
when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover brother don’t bother
brother don’t bother
baba baba na you dey na you dey
when n0body dey
na you dey na you dey
when n0body dey
na you dey na you dey wеy wey dey come mе
you no dey fall my hand o ah
you be dey dey for there
wetin i go chop wetin i go chop if money no dey
everyday go be holiday
gbemi soke maje jabo oluwa gbemisoke
oluwa damilare i wanna go far away
wonder ose fi ara we omo to ju omo olo
omo to k!ll vibe gan gan gan gan
when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover
oluwa cover brother don’t bother
brother don’t bother
baba look in to me eyes when the joy is coming
i have been waiting so long
i have been waiting so long
e get many things wey dey bother me
if i reason i take go be se mo gba ja ni
wetin i go chop wetin i go chop if money no dey
everyday go be holiday
gbemi soke maje jabo oluwa gbemisoke
oluwa damilare i wanna go far away
wonder ose fi ara we omo to ju omo olo
omo to k!ll vibe gan gan gan gan
when i dey for the street
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
n0body show me love
gbogbo won le gbe so
gbogbo won lotun jo
ema lo be nsi
omo ti ja nsi
omo ti gazo gazolo
Random Song Lyrics :
- тишина (silence) - егор крид (egor kreed) lyrics
- weekend alligator - wodan boys lyrics
- lola - monalisa twins lyrics
- por causa de mim - $kar & trxntin lyrics
- muss los - airon lyrics
- some nights - her's lyrics
- prot iv - lil bair lyrics
- snippet 10/08/2021 - wildways lyrics
- higher - helge lyrics
- ayrılıb gedirəm - ədalət şükürov lyrics