nothing matters - playlist d alien lyrics
Loading...
hey, ahh
(toggle these things)
(we go front, we go back)
(toggle these things)
but if dem dey listen they’ll know that e don hard
no be new thing i work hard for low cash
and i give this my whole heart it’s so sad they don’t listen
ahhh!
but shebi dem go design, memo wey dem no sign
politicize their orders, for gold bars
better resign make, this car no crash
better resign no dey con
carry us like jangolo*jangolo, jangolo*jangolova
nothing matters
and giving us a nine zero, nine zero, nine zero
we dey go down
nothing matters
Random Song Lyrics :
- bachata - fresh ep lyrics
- ciao papà - al bano lyrics
- trust no one - lil lako lyrics
- купидон (cupid) - trap get illuminator lyrics
- home - ilia kukava (ilockey) lyrics
- rejects - cam the rapper lyrics
- stick with you - dee brown 243 lyrics
- roads - logan frazier lyrics
- smoke - selfmade 10 lyrics
- shawty - rarevibes lyrics