for the people - pheel d'word lyrics
[intro]
oh..way ay ay ay
oh..dayyyy
it’s pheel d’word baby
uh yeah
hun..hun..hun.hun.hun
[verse]
see !
my face don show
dem see me now
show dem see me now
show dem see me now
i’m a king boy
i’m no commoner
toba be si mi
oma gan mo na
salute pheel d’word
the governor
oya now see ha
[hook]
everybody know say
me no want war
i just want to live
for peace and love uh
make we jolly and flex up
make n0body come
dey stress me up
just wan do my thing
and give it all
until we rise
and never fade hun
[chorus]
on god !
i do this for the people o
everybody know say
this one dey sweet
like a pito o..
who is more deserving
if it’s not my people o
make you no dey fo
when you hear this’s
for the people o
my heart is for the people o
everybody know say
this one dey sweet
like a pito o
who is more deserving
if it’s not my people o
make you no dey fo
when you hear this
for the people o
[verse 2: oosha]
everything na timing
me ever ready
when the light beam face me
i know say everywhere i pass
dem cover me uh..yeah
whoa whoa watcha now
love from my people
make me stand gidigba
no matter wetin sup
dem no go let me fall down
i been on the matter
no be today ay ay
through thick and thin
dem dey steady hold me down
suddenly them wsan to chill
them want to bamba
dem wey try bury we 6feet under
make dem no vex me
i dey manage my anger
watch the table turn
every jam issa banger
everybody know say
me no want war ar ar
i just want to give them
vibes on vibes,more vibes
[chorus]
on god !
i do this for the people
(aye ye eh)
everybody know say
this one dey sweet
like a pito
(aye ye eh)
who is more deserving
if it’s not my people
(aye ye eh)
make you no dey fo
when you hear this’s
for the people o
my heart
is for the people
(aye ye eh)
everybody know say this one
dey sweet like a pito o..
(aye ye eh)
who is more deserving
if it’s not my people
(aye ye eh)
make you no dey fo
when you hear this’s
for the people o
(aye ye eh)
[chorus]
on god !
i do this for the people
(aye ye eh)
everybody know say this one
dey sweet like a pito o
(aye ye eh)
who is more deserving
if it’s not my people
(aye ye eh)
make you no dey fo
when you hear this’s
for the people o
[verse 3: oosha]
na so he turns my frown to smile
if you step inna me shoes
you can’t walk a mile
anytime you hear me spit
you can’t change that dial
cos i dey make sense
no be sere kan bia
whoa whoa whoa
Random Song Lyrics :
- switches! - ethanwhyy lyrics
- heracles | categoría 1 - mundial fenómeno lyrics
- all y'all - ryan.j lyrics
- can't escape you - big lava lyrics
- chill out - midsize sedan lyrics
- fog wraiths - john alden carpenter lyrics
- träne - bojan lyrics
- salt air - philip selway lyrics
- паранойя (paranoia) - tushe lyrics
- hate me now - dreamville, arin ray, mereba & omen lyrics