lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

chacha (brand new) - pheel d'word lyrics

Loading...

[intro]
han han han..

whooo..whoo.. whooo
it’s pheel d’word baby yeah
na by your grace we dey go highray

[verse 1: pheel d’word]
if no be your blessings
jehover i for don fumble
if you no dey for me
what i’m i gone do
what i’m i gone do
if no be your protecting
many men for don kpai
for this jungle
could have been cut short
i for no long o
i for no long o
dem dey tell me no way
but you say you’ll make a way
na you dey run ham tey tey
all the way to everlasting o

[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray
[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha

[verse 2: pony tailah]
emi nlo mi like cha cha
give all the glory to the ba..ba..
na him dey make me dey ga akpa o
princ*p*lities dem yapa o
everybody know say me physically fit
every other day you dey feed men for street
if men be god where i for dey o
na you dey run ham everyday by day o
back then me blind
but now me can see
inna mi yard there’s no vacancy
you bigger than what all people say o
me i know say you dey there for me o
[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray

[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha

[outro]
behold i shall make everything new again
thank you lord

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...