![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
somebody baby - peruzzi lyrics
[intro]
it’s runway
xbusta
pre bang bang
there is a man for every woman
it’s blaise on the beat baby
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 1 – xbusta]
somebody first
i be somеbody best
i be somebody hеart wey dey do kpikpikpi for somebody chest
i be somebody ex
i be somebody next
baby no go let somebody vex
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
[verse 2 – xbusta]
oya k!ll a mad man, you go know say em get person
abi you no dey fear person
mind the way you dey near person
show people love as boss wey you be
mr. ekeson
no man is a island, e mean say people get me
if you reject me, people go accept me
no judge time with somebody watch
you no dey feel me but i be somebody crush
[bridge]
o feshe lu
ayakata
i like your body o
o feshe woh
ayakata
[chorus – peruzzi]
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
i be somebody pikin
somebody baby
i be somebody boyfriend o
somebody crush
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
i belong to somebody
eh eh eh
like you belong to somebody
eh eh eh
just like you belong to somebody
Random Song Lyrics :
- vai se dar mal - silvano vieira & sofia bragança lyrics
- esperanto - jomo (fra) lyrics
- i miss you (ranch mix) - jules rancher lyrics
- bloomer - astragal lyrics
- the way interlude (outro two) - imanisaka lyrics
- wait and see - justin georgewitz lyrics
- look to your heart - the norman luboff choir lyrics
- night and day - alice boman lyrics
- cocaine - axe murder boyz lyrics
- made this way - bexy lyrics