eko - oritse femi lyrics
eko eko stand up
stand up everybody stand up now
*** oya now oya now oya now oya now
so me say
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo
am a bona fied son of lagos state
they call me omo eko akete
am a bona fied son of lagos state
shine your eye eko o gba gbere oh
am a bona fied son of lagos state
they call me omo eko akete
am a bona fied son of lagos state
shine your eye eko o gba gbere oh
for lagos fun 419 full everywhere
for lagos don’t let dem wash your head
for lagos violence each and everyday
no let bad beast come dey watch your way
for lagos gbomo gbomo dey gbomo lo
for lagos mosquito na sucking blood
for lagos oh boy dey soji your brain
no let lagos come bear your surname
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo
okay see na lagos dem born me
na lagos i grow up
dem call me from village sey my son come home
thirty years ago i dey lagos dey hustle
dey bustle from one bus stop
so i say o man make you no go lost ****n*lyse
eko mesi komi ayo ****
open up your ears and listen what i yarn
whne you make money for lagos
build house for your town ****
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo
my brother remember your village oh oh eh
no go loss for lagos oh oh eh
i say remember your village oh oh eh
no go loss for lagos oh oh eh
lagos be like italian fillare if you no ***
dem go chop your leg
so my brother make you soji yourself
because lagos no be for any omo ote
because na lagos dem born me all my families
dem dey worri
i dey hustle everyday i dey wake up and pray
make this lagos breeze no blow me throw way
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo ko wa lo
eko oni ko wa lo ko wa lo
koni ko wa lo
for lagos *** i say ****
for lagos
ye governor fashola respect you know
oluomo oshodi **** for lagos
eshe tunapa you know for lagos
**oritsefemi love you to the **you know
eleye le ***
Random Song Lyrics :
- mond - abija lyrics
- dior* - branco & gilli lyrics
- just not with me - asc lyrics
- ma populaire - damien saez lyrics
- barz - larz (nl) lyrics
- wenatchee - seasick steve lyrics
- antidote - aldren robles lyrics
- storia di un uomo e una donna - formula 3 lyrics
- la girls - fibes, oh fibes! lyrics
- h. - grace woodroofe lyrics