angel - oritse femi lyrics
you are my angel my aaaangel
baby girl oh you are my angel
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
i love the way you dey whine up your body
baby girl you dey drive me crazy
ina the dance floor na you be champion
see the way you dey match up the dance floor
ye you too s*xy omo ele you too gbasky
your body chemistry dey make my heart
go tingaligalin
show you love oh ina this dance floor
show your love ina the club and ina the party
you don scatter my brain oh you must to
follow me go see my mama
ah ah you must follow me go see my mama
you don scatter my brain oh you must to
follow me go see my mama
you must follow me go see my mama
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
gbo temi ololufe gbo temi ye
gbo temi oh gbo temi oh
gbo temi oh ololufe gbo temi oh yeye
gbo temi oh gbo temi oh
mase gbo oun ti won so oh ye
malo gboro tele gan
je ka sowo po omo ele je ka bimo lemo
mofe mo awon obi eh mofe ba eh kale
je ka sowo po ni iji ati ojo ton ro
girl you don scatter my brain oh you must
follow me go see my mama
you must follow me go see my mama
you don scatter my brain oh you must
follow me go see my mama
you must follow me go see my mama
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
shoni lagi femi meke gboye wana
nene nenine mose nemafa nima gboye
eli yo loke mo o eke lo ma buso
ema fe le ma pon eke ma ni party
anytime i come to your hand
guess what i hold in you hand
dem say am a sweet boy
am a s*xy i too gbasky
don’t follow me come mashon
straight to my place for emersion
girl your too s*xy omo ele you are my kendra
show your love oh ina this dance floor
show your love oh ina this club and
ina this party
you don scatter my brain oh you must
follow me go see my mama
you must follow me go see my mama
girl you don scatter my brain oh you must
follow me go see my mama
you must follow me go see my mama
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
when i heard your voice girl
it was like an angel
calling me far away from the wilderness
naija girls una don scatter my brain oh
una must follow me go see my mama
go see my mama
scatter my brain oh you go follow me
go see my mama ohhhhh
shiney oh ye shabi oh ye
oritesfemi oh no oh
Random Song Lyrics :
- listerine - takeaway lyrics
- записки (zapiski) - doka lyrics
- şah ve piyon - allâme lyrics
- floatin' - wyatt james lyrics
- possee - team avantgarde lyrics
- ouro negro - machadx lyrics
- wenn ich tot bin - ich + ich lyrics
- playground - mario basanov vocal remake - motorcitysoul lyrics
- rock your baby - george mc cray lyrics
- el alma nunca deja de sentir - la barranca lyrics