on soft (remix) - olywizzy lyrics
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye o
ma se ba omi loor
gbe ire temi de o ki ma gbadun loor
te erin ba kan lu odo erin a ba omo loor
so i pray to god make he show me love
i dey hustle nonstop (ege ge ti) i no dey dull (ege ge ti)
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believe in one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i facе the devil
you know the lеvel omo na royal rumble
[verse two]
my hustle be like janglova rollacoasta
moti trabaye o ori mi ti kpe mo ti
moor onaa ile o now they cant imagine
ibitaba de o oh my dealer on god
cash out on god emi ti mo sun aparte
ma kpa da ra ile i no fit stop
tomorrow no sure hustle non stop
wetin mama go chop
i want all the blessings make he dey
for my doormot
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye o
ma se ba omi loor
gbe ire temi de o ki ma gbadun loor
te erin ba kan lu odo erin a ba omo loor
so i pray to god make he show me love
i dey hustle nonstop (ege ge ti) i no dey dull (ege ge ti)
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believe in one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
Random Song Lyrics :
- barefoot through curse-rotted woods - sasqwytch lyrics
- 空中に夏 (summer in the air) - picon lyrics
- good enough - trole bros lyrics
- break up to make up - willis love lyrics
- insidious mind - ophelia's great day lyrics
- lord of our temple - chaos invocation lyrics
- slow jamz and wine - madz (halflife) lyrics
- d'autres filles - dixon bf lyrics
- luciferious - zois (de) lyrics
- fifteen days in atlanta - jack killen lyrics