on soft - olywizzy lyrics
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye
ma se ba omi loor
gbe ire temi de ki ma gbadun loor
baa erin ba kan lu odo erin a ba omi loor
so i pray to god make he show me love
[re*frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face thе devil
you know the levеl omo na royal rumble
[verse two]
mo fi okpe fun jehovah
audra mi gba
give thanks to jah
enemies wan make i suffer
carry my hustle and my ladder
for my shoulder
go on my knees pray to god make i go far
tori ti sapa baa de all my friends them go j*pa
swear them go bop
tell me who go follow you suffer
he go remain you and your god for kona
so use your head try remember as you suffer
[re*frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull 24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
written by: olywizzy
Random Song Lyrics :
- la estafa - mismoinerte lyrics
- in your eyes now - elizabeth afton lyrics
- vēstule, ko nenosūtīt - normunds rutulis lyrics
- 地球軸 (earth's axis) - super beaver lyrics
- 言えって (said) (live ver.) - super beaver lyrics
- als wär' ich wieder 14 - isabel varell lyrics
- only you - axl red lyrics
- blackjack finding is becoming difficult - mack burns lyrics
- ikke sige nej - blæst lyrics
- the negro speaks of rivers - howard swanson lyrics